Eyeh... Abeg Mr Yungzee Ahaaaa King paper Blast Oh king paper Remember the first time when we met You say make I no run follow Janet o Say you go love me make we best Na you don make me love o Ayeme Ayeme Ayeme ki ododo Ayeme wo yovwi no Ku wo jevwe ki ododo Your love dey sweet me pass jollof (Gaga) Abeg help me ask Jollof o E be like you put me for pot Banga soup and starch o Ayeme ori Urhobo Ayeme ki ododo Let me hear you say I do Ayeme ki ododo Ayeme ori Urhobo Ayeme ki ododo Let me hear you say I do Ayeme ki ododo Ayeme kero You are too yovwi Who wan try you Trailer load of ofovwi Wahala go get issues Only your waisty Problem You fine pass Nigeria jersey Pikin mama put for back No know say road far Remember that year when be say We no hold bar All your friends dey beg you Make you discharge me But you go collect money from their hands Recharge me Night calls wan turn us to vigilante You know everything that year na Shin shin no dey Banga rice for cellophane Dey follow up Na one room we dey stay Wetin area go talk Ayeme Ayeme Ayeme ki ododo Ayeme wo yovwi no Ku wo jevwe ki ododo Ayeme ori Urhobo Ayeme ki ododo Let me hear you say I do Ayeme ki ododo Yeah... See Bros most times Na your woman be your real guy You know how many times e burst When men men fly Sars pick me Nobody gree come station I fall sleep cell that night If not be she when come Carry me go house Make eba for me Carry water press the place when them blow me She don warn me no dey follow them drag gun But like deaf I no dey hear word I too stubborn The next day I don enter area go gamble She no dey like make I kpo So I dey go jungle Fat jumbo for my hand dey reason things Remove her from my life man Na prison things Na she be my number one I go keep her Day break everywhere burst Use Benz sweep her The money loud No be that time when e dey whisper Bullion van too small Make them bring tipper I wan spray Ayeme Ayeme Ayeme ki ododo Ayeme wo yovwi no Ku wo jevwe ki ododo Your love dey sweet me pass jollof (Gaga) Abeg help me ask Jollof oh E be like you put me for pot Banga soup and starch oh Ayeme ori Urhobo Ayeme ki ododo Let me hear you say I do Ayeme ki ododo Ayeme ori Urhobo Ayeme ki ododo Let me hear you say I do Ayeme ki ododo Abeg Yeah Enough respect to Mike Okokri You know the voltage na Ose miguo They say when music sweet You go bring am come back o You sing am two times Na so e be But this one we go sing am hundred times Too sweet Abeg Bros shook hand for pocket spray madam No dey hold tight na Spray madam Oga shook hand for pocket spray madam Everything dey with you eh Spray madam Na your wedding day be this eh Spray madam Everythingred dey with you bros spray madam Oga shook hand for pocket spray madam Eh (Ayeme ki ododo) Spray madam Unto voltage Day break everywhere burst It's your wedding day