Kishore Kumar Hits

OmoAkin - Sisi Maria (Remix) [feat. Harmonize & Skales] lyrics

Artist: OmoAkin

album: Sisi Maria (Remix) [feat. Harmonize & Skales]


Uhh
Bounce (Bounce)
Bounce eh, baby oh bounce
Bounce (Bounce)
Bounce oh, baby oh bounce
Berry pon this eh
Berry pon this eh...
Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara nma eh, Imara nma oh
I for make you my lady
Imara nma eh, Imara nma oh
Yeah
Only you, only you baby
Afurum gi n'anya (Eh eh)
No be joke if I tell you your loving na fire (Yea o na na)
Give me chance, anyday I go love you tire (eh eh)
You too too sabi, your mama too too try
Eyea eh eh
Na so, na so
E be you wey I wan marry
Na so, na so
Na my pikin wey you go carry
Na so, na so
Omalicha let me love you, love you, love you
Forever love you, love you, love you my baby
1, 'u-xx_large_top_margin':
Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara nma eh, Imara nma oh
I for make you my lady
Imara nma eh, Imara nma oh
Yeah
We go hammer, I go buy you plenty Diamond
Oluwa provide oh, I go dash you mansion (Mansion)
I pray for the day wey we go pull up in a Phantom
My number one, omo you my number one
If you no dey I no go function
Na so, na so
E be you wey I wan marry
Na so, na so
Na my pikin wey you go carry
Na so, na so
Omalicha let me love you, love you, love you
Forever love you, love you, love you my baby
1, 'u-xx_large_top_margin':
Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara nma eh, Imara nma oh
I for make you my lady
Imara nma eh, Imara nma oh
Yeah
Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara nma eh, Imara nma oh
I for make you my lady
Imara nma eh, Imara nma oh
Yeah
Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara nma eh, Imara nma oh
I for make you my lady
Imara nma eh, Imara nma oh
Yeah

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists