God made us He made the magical beings It's important how you look at yourself And you view yourself (wake up) How you look at your brother, how you look at your sister ♪ We from the same tribe
It's black love It's that real love ♪ Wake up Woah Alarm clock, all stand up Make we na wake up Ah, this early morning Oh, this early morning Ah, this early morning Oh, this early morning Ah, this early morning Some people go wan dey talk Instead of to thank the Lord Some people no wake up Ah, this early morning Oh, this early morning Ah, this early morning Oh, this early morning Ah, this early morning Se dem send you ni Se won ran e ni (e ni) Se dem send you ni No-no-no, no-no-no No-no-no, no-no-no Many things sey man go see Wey go make a man dey wonder Abi se dem no believe me Why dey wanna drag me under? I must be a special type of broda Some type of oga (ayy) You go come discover (ayy) That I'm really unstoppable Jesu ba mi s'ona, s'ona, s'ona Mi o ran eyan, ran eyan, ran eyan Oluwaburna lomo Omo oni j'ogbon Enemies por gan Ke sa ma ro Everybody di body, body Set your alarm clock Ayo, you awake yet?