" I know myself " " So I can't lie to myself " Selebee I go mma mma your baby I go chokotoko your baby I go corner corner your baby Chi! I know myself So I can't lie to myself Anyhow wey e be you know I cannot kill myself You know say me I don try So me I'm living my best life I stay away from bad vibes Make I no compromise A note to myself Ògini neme gi Ògini n'afio Ahh ahh Ògini n'eme gi Try dey enjoy I go mma mma your baby I go chokotoko your baby I go corner corner your baby Then I go mgbu mgbu your baby Sometimes I fall " But I pick myself back up " Still standing tall " Show me pesin wey never fuck up " Na Holy Father wey just dey bless the boy Ahhh So thunder fire who say make I no enjoy Pour rice and beans Make you no forget turkey Make you no forget my shayo Make I no go craze oh " I know myself " Call Adonis Tell am my igbo dey miss Make nobody stop my cruise Cus I no get time to lose I know my self So I can't lie to myself Anyhow wey e be you know I cannot kill myself You know say me I don try So me I'm living my best life I stay away from bad vibes Make I no compromise A note to myself Ògini neme gi Ògini n'afio Ahh ahh Ògini n'eme gi Try dey enjoy I go mma mma your baby I go chokotoko your baby I go corner corner your baby Then I go mgbu mgbu your baby Chale Chale Chale where my money Omo me I need am Chale Cus I wan enjoy myself Wole Wole Wole where my money Me I no fit leave am Wole Because I know myself So I can't lie to myself Anyhow wey e be you know I cannot kill myself You know say me I don try So me I'm living my best life I stay away from bad vibes Make I no compromise A note to myself Mix Monsta