Kishore Kumar Hits

PayBac Iboro - Monkey See Monkey Do lyrics

Artist: PayBac Iboro

album: West African Goat


Awon Yahoo boy, awon al'anu tin won
Amo, werey niwon t'oba ti cash out
Sugbon, awon politician
Ekan l'arin odun merin l'awon shey giveaway ti won (aye)
She'eri, Yahoo boy, eyinbo l'ohun ma ngba
Politician (yeah), ara ilu l'oma ngba
She'eri bahun, oyinbo
Na wetin monkey see na hin do
The tree no dey fall far from the fruit
You gats get small taste for the proof
And big room still dey to improve
Na wetin monkey see na hin do
The tree no dey fall far from the fruit
My guys sef dey stuck in a cycle
'Cause dem been no make way for the youth
Na wetin monkey see na hin do (na hin do)
The tree no dey fall far from the fruit (from the fruit)
You gats get small taste for the proof (for the proof)
And big room still dey to improve (to improve)
Na wetin monkey see na hin do (na hin do)
The tree no dey fall far from the fruit (from the fruit)
My guys sef dey stuck in a cycle (in a cycle)
'Cause dem been no make way for the youth (for the youth)
All the sins of my popsi (yeah)
I repeated them once (yeah)
Then I repeated them again
Why I go take life sufri (sufri)
Wey everything wey I want (wey I want)
Go land me on top CNN
Politicians for my country (country)
They take away all our funds (all our funds)
They make crayfish bend
Na why no matter what it cost me (no matter)
Man, I go get that money (that money)
I wan be in the Benz
I wan pull up in a whip like skrr
Look me for my eyes and my heart no fear (yeah)
I'm from a place called The Land of the Tiff, where
If your soul loss, bros we still no care (no care)
We protested like, "Please don't shoot us"
And the government shot us right there (right there)
I need champagne just to hide my pain (my pain)
I need some ice just to hide my hurt (my hurt)
Na wetin monkey see na hin do
The tree no dey fall far from the fruit (from the fruit)
You gats get small taste for the proof (for the proof)
And big room still dey to improve (to improve)
Na wetin monkey see na hin do (na hin do)
The tree no dey fall far from the fruit
My guys sef dey stuck in a cycle
'Cause dem been no make way for the youth
Na wetin monkey see na hin do (na hin do)
The tree no dey fall far from the fruit (from the fruit)
You gats get small taste for the proof (for the proof)
And big room still dey to improve (to improve)
Na wetin monkey see na hin do (na hin do)
The tree no dey fall far from the fruit (from the fruit)
My guys sef dey stuck in a cycle
'Cause dem been no make way for the youth, yeah
For the labour of our heroes past (past)
I go pour shayo comot my glass (my glass)
Green white green (green white)
I go blend with the snakes wey dey for the grass (for the grass)
Man you no need to ask (prince)
Nigerian prince, man, I'm up to the task (to the task)
I'm a product of the past (of the past)
I'm a product of our recession, the market just crashed
Dollar just reach five H and my guys dey H
And the thing dey pain my soul (my soul)
How I wan run my race
When you off my lace and you want comot my soul (my soul)
Devil wan give me chase
I pick up the pace, I dey on this lonely road (lonely road)
I no get time to waste, no time to wait
Harmattan, 'cause this life is cold
Na wetin monkey see na hin do
The tree no dey fall far from the fruit (from the fruit)
You gats get small taste for the proof (for the proof)
And big room still dey to improve (to improve)
Na wetin monkey see na hin do (yeah)
The tree no dey fall far from the fruit (yeah)
My guys sef dey stuck in a cycle
'Cause dem been no make way for the youth
Na wetin monkey see na hin do
The tree no dey fall far from the fruit
You gats get small taste for the proof
And big room still dey to improve
Na wetin monkey see na hin do
The tree no dey fall far from the fruit
My guys sef dey stuck in a cycle
'Cause dem been no make way for the youth, yeah
It's the same way Dangote or Otedola or Buhari
Or Osinbajo can not sit next to me
And act like they're doing something, you know
It's the same way you as a young person commiting crime
Can not sit and act like you're doing something if you're not
Say, sit down next to me that to me and act like you're, you're a noble person

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists