Oya roll it You go fit kill pesin by the way you dey control it The way you wind your waist, man go fear to approach it Body is a blessing, You need pesin wen fit hold it Baby give 'dem Omo shakara, if it no be Gucci you dey slay Ankara Your body too nice dem dey hail your mama If man dey find your trouble, you go give them yanga Palaver Oya roll it, roll it Baby make you roll it, roll it To the ground then you hold it, hold it Waistline control it, roll it Oh boy take your time you fit lose it Sebi you be bad man come and prove it I be pepper dem gang hella ruthless Truth is, if you no fit spray it man a useless Ajebutta but I'm true to my roots I keep it boasty, keep it cute Gotta be a baller to pursue Ally-oop All net when you shoot Check just cleared and I'm feeling hella reckless Might just spend a hunnid mil on a necklace Party at the crib hoping you could come through Keep rubbing on my hips bet your wishes come true Oya roll it You go fit kill pesin by the way you dey control it The way you wind your waist, man go fear to approach it Body is a blessing, You need pesin wen fit hold it Baby give 'dem Omo shakara, if it no be Gucci you dey slay Ankara Your body too nice dem dey hail your mama If man dey find your trouble, you go give them yanga Palaver Oya roll it (Lemme get up in it) roll it Baby make you roll it (Lemme get up in it) roll it To the ground then you hold it (Lemme get up in it) (hold it) Waistline control it (Lemme get up in it) roll it Huh Lemme get up in it Credit card ain't got no limit But the way them hips be swinging Guess I'm spending every penny Said she roll it Then I goes in Ima leave the pussy swollen Watch her toes dip Break a sweat then I put her head right through the wall She could feel the tip rubbing through her pants she so raw Wait I'm losing focus All these pretty women round me man I hope that she don't know notice Double d's up in my face so I call em Olsens She in motion Vibes is deeper than an ocean But I'm coasting Back to the homeland Pretty girl do ya dance Maybe we could meet tomorrow we could do this shit again Where ya friends hey Oya roll it You go fit kill pesin by the way you dey control it The way you wind your waist, man go fear to approach it Body is a blessing, You need pesin wen fit hold it Baby give 'dem Omo shakara, if it no be Gucci you dey slay Ankara Your body too nice dem dey hail your mama If man dey find your trouble, you go give them yanga Palaver Oya roll it, roll it Baby make you roll it, roll it To the ground then you hold it, hold it Waistline control it, roll it