Jamo wire it's your boy Jamo pyper Never put your mind somebody No dey believe in anybody Igida eyen fo ni omo Araye Igida eyen fo Baba gbemileke Gbemileke o Never put your mind on somebody No dey believe in anybody Igida eyen fo ni omo Araye Igida eyen fo Baba gbemileke Gbemileke o Igida eyen fo Baba gbemileke Gbemileke o All my guys Dem dey call me bonfo Ninu oju orun ti eyen fo I never relent And I keep them hustle But now they want to know my rule Ninu oluwa wo mo we Ti won ba ri oju iya won a se omo lore Them talk say I no fit blow Say I dey waist my time dey go studio Dem say music no be for poor people And I tell them oluwa ase o Omi ti mu ko ni San Koja mi No go predict me iwo ko lo dami God Don know oluwa have no it Then I dey eat once in a wifey But now I dey eat anyhow I like All the girl for my street them want to get me Never put your mind somebody No dey believe in anybody Igida eyen fo ni omo Araye Igida eyen fo Baba gbemileke Gbemileke o Never put your mind on somebody No dey believe in anybody Igida eyen fo ni omo Araye Igida eyen fo Baba gbemileke Gbemileke o Igida eyen fo Baba gbemileke Gbemileke o Dj remix for the verse 2 Se tori olowu ni won se dawu No forget maluu tio ni ru Oluwa ni Bo adesina Neva put ur Mind on anybody cos I believe in man da ni Make u just dey yourself like kiss Daniel If you are a Christian make you just dey go church If you are a Muslim make u just the go mosque You gat face face something so you can have a story Four four years life give me glory You go down way I go suplay you If I think about where I start from But now see what God has done for me Ye Ye Omi man Bo loju mi Omi man Bo loju mi Never put your mind somebody No dey believe in anybody Igida eyen fo ni omo Araye Igida eyen fo Baba gbemileke Gbemileke o Never put your mind on somebody No dey believe in anybody Igida eyen fo ni omo Araye Igida eyen fo Baba gbemileke Gbemileke o Igida eyen fo Baba gbemileke Gbemileke o