Kishore Kumar Hits

Chinko Ekun - I Like Girls - Sped Up lyrics

Artist: Chinko Ekun

album: I Like Girls (Sped Up)


Tou-chi, foh-tah, chin-foh
Ka-chin, toh-chou, pin-shoulaa
(Ozedikus Nwanne)
Any girl wey I catch for bed, I'll gi'an chop (if I give am chop)
She go scream my name
'Cause I dey burst puna
See person wey dey find pikin wey dey buy postinor
E never ready sha
Walaha tie buba
Odogwu na the spender
You know I no dey fear just to press money
So far, na press money
Please, lemme invest on it
'Cause e choke for my side and you know say e boku die
Baby, can you be my concubine?
I can make cum tonight, tonight
'Cause me, I like girls, me, I like (me, I like)
I like girls, me, I like (me, I like)
Me, I like girls, me, I like (me, I like)
I like girls, me, I like (me, I like)
Omo me, I like girls, me, I like (me, I like)
I like girls, me, I like (me, I like)
Me, I like girls, me, I like (me, I like)
I like girls, me, I like (me, I like)
(Me, I like, me, I like)
(Me, I like, me, I like)
(Me, I like, me, I like)
(Me, I like, me, I like)
Me, I like girls, I no like to deny am (I no like to deny am)
If your girl text me, I go reply am (text me, I go reply am)
Omo, I go freestyle am (omo, I go freestyle am)
Give am Egberi Papa, number one, Timaya (Timaya)
I love girls (I love girls), like na understatement
Mio fe wahala, mio le ko statement (mio fe wahala, mio le ko statement)
'Cause me, I too dey fear police
Eyin t'emi, make I yarn una one tori (make I yarn una one tori)
My lawyer come my house, na hin I gi'an chop
Okay, I gi'an two by four
Mm, she turn her back, I break her back
I freak her back, na so e hook my door
She don dey my life and e full my blood
Running over, e dey full my cup
I spend my money on top who I want
Ozedikus, gimme kele wey go cool my blood
Me, I like girls, me, I like (me, I like)
I like girls, me, I like (me, I like)
Me, I like girls, me, I like (me, I like)
I like girls, me, I like (me, I like)
Omo me, I like girls, me, I like (me, I like)
I like girls, me, I like (me, I like)
Me, I like girls, me, I like (me, I like)
I like girls, me, I like (me, I like)
(Girls, me, I like), (me, I like)
(I like girls, me, I like), (me, I like)
(Me, I like girls, me, I like), (me, I like)
(I like girls, me, I like), (me, I like)
(Omo, me, I like girls), (me, I like, me, I like)
(I like girls, me, I like), (me, I like)
(Me, I like girls, me, I like), (me, I like)
(I like girls, me, I like), (me, I like)

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Do

2021 · single

Similar artists