Kishore Kumar Hits

Stonebwoy - Secret Lover (ft Dexta Daps) lyrics

Artist: Stonebwoy

album: 5th Dimension


Wrong timing
Wrong timing
Wrong timing, yeah (oh-ah)
Just true more time, dem a see me pon tele' (tele)
And dem know say man a big bwoy celeb (celeb)
Unknown numbers a call my celly, ah-ah
Everybody have somebody
Wey somebody dey crash on am (eh)
Everybody have somebody, yeah (ah-h-h)
Everybody have somebody
Wey somebody dey crash on am
Everybody have somebody, yeah
Secret lover, yeah, yeah
As you dey send me photo
Better know my girlfriend dey here (yea)
My girlfriend dey here (yea)
Secret lover, yeah, yeah, yeah
As you dey Snapchat me
Better know my girlfriend dey here
My girlfriend dey here (dey here)
If you be my secret lover
Make we keep, it keep it undercover
Make you no let nobody come discover
I know you wanna come take anaconda, yeah, yeah
If you be my secret lover
Make we keep, it keep it undercover
Make you no let nobody come discover
I know you wanna come take anaconda, yeah, yeah
She got a man wey go through her phone
So she save me number as her mum
Give him a excuse, say she feel sick
She haffi check the doctor, she need drip (yeah)
She give him bad tone
Middle of the night she a text me now
Say she got some stress
She want get rid of
She's somebody's wifey
Build fake page pon social media
But never yet catch her pon a live
She a say whole rat trace him out never rest
Must not answer, mine
If him ever find out the secret man
Him heart gwaan crush out
And she nah tell nobody else
Me know me nah fuck on
Secret lover, yeah, yeah
As you dey send me photo
Better know my girlfriend dey here (yea)
My girlfriend dey here (yea)
Secret lover yeah, yeah, yeah
As you dey Snapchat me
Better know my girlfriend dey here
My girlfriend dey here
If you be my secret lover (yeah)
Make we keep it, keep it undercover (yea-ah)
Make you no let nobody come discover
I know you wanna come take anaconda, yeah, yeah
If you be my secret lover (yeah)
Make we keep it, keep it undercover (yea-ah)
Make you no let nobody come discover
Know you wanna come take anaconda, yeah, yeah
One time, two time (uh-ha)
Three time a so wo dem (yea)
Four time, five time
Six time, she no want fit let
She gimme di, gimme di, gimme di thing deh
She say she nah no special interest
She just a fling weh the thing 'cause a variety I the spice
Of her life she say
Secret lover, yeah, yeah
As you dey send me photo
Better know my girlfriend dey here
My girlfriend dey here
Secret lover yeah, yeah, yeah
As you dey Snapchat me
Better know my girlfriend dey here
My girlfriend dey here
If you be my secret lover (yea)
Make we keep it, keep it undercover (yea-ah)
Make you no let nobody come discover
I know you wanna come take anaconda, yeah, yeah (yea-ah)
If you be my secret lover
Make we keep it, keep it undercover (yea)
Make you no let nobody come discover (yea-ah)
I know you wanna come take anaconda, yeah, yeah
Wrong timing
Wrong timing
Wrong timing, yeah
(It's DJ breezy on the beat)

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists