Kishore Kumar Hits

Bracket - Ada Owerri (feat. J Martins) lyrics

Artist: Bracket

album: Least Expected


Ai
Eripa ripa re, ai
Bracket dey here so
Say na make we dey paya paya eh
Yeah
J Martins
Confam
A-one, two, three
Obi mu na to ni-ni-ni-ni, o na to ni-ni-ni-ni
Obi mu na to, obi mu na to
Obi mu na to ni-ni-ni-ni
Obi mu na to ni-ni-ni-ni
O na to ni-ni-ni-ni
Obi mu na to, obi mu na to (ai, listen)
Obi mu na to, ah eh (ai)
The way you dey make me feel no be wetin I expect o
My body dey shake well well
Any time you hold my hand o
Like play, like play
This your love don enter my heart o
And before you know am
I go carry you go see my mama (ai, chei)
Ada Owerri le, yeah
Ada Owerri le, e yeah
Ada Owerri le, e yeah
Ada Owerri le, sing it
Ada Owerri le, yeah
Ada Owerri le, e yeah
Ada Owerri le, e yeah
Ada Owerri le
Obi mu na to ni-ni-ni-ni, o na to ni-ni-ni-ni (to ni-ni-ni-ni, eh)
Obi mu na to, obi mu na to (to ni-ni-ni-ni, eh)
Obi mu na to ni-ni-ni-ni
Obi mu na to ni-ni-ni-ni
O na to ni-ni-ni-ni
Obi mu na to, obi mu na to
Obi mu na to, ah eh (ai, okay)
I no fit explain the way I feel
If you smile at me baby
If I close my eyes
I dey see the way you dey carry my own pikin (chai)
Ada owerri le, yeah
Nwa, itoru to eh-eh
Since I dey die for you
Na only you I dey gbadun (chei)
Ada Owerri le, yeah
Ada Owerri le, e yeah (ada Owerri le)
Ada Owerri le, e yeah
Ada Owerri le, sing it
Ada Owerri le, yeah
Ada Owerri le, e yeah
Ada Owerri le, e yeah
Ada Owerri le
Obi mu na to ni-ni-ni-ni, o na to ni-ni-ni-ni (to ni-ni-ni-ni, eh)
Obi mu na to, obi mu na to (to ni-ni-ni-ni, eh)
Obi mu na to ni-ni-ni-ni
Obi mu na to ni-ni-ni-ni
O na to ni-ni-ni-ni
Obi mu na to, obi mu na to
Obi mu na to, ah eh
Ada owerri le eh, it's you I'm calling
Make we stay together
Abeg you make you do this for me
Chai, e dey do me like magic
How we start to dey love each other
For you, I go spend my money
And na true I dey yarn my lover
Obi mo na to ni-ni-ni-ni, oh eh-eh, chai
Because of you, because of you
Oh baby eh-eh-eh
Ada owerri le, (ai, chai, yes)
I say good or bad or bad or good
Oh baby eh-eh-eh
Obi mu na to ni-ni-ni-ni, o na to ni-ni-ni-ni (to ni-ni-ni-ni, eh)
Obi mu na to, obi mu na to (to ni-ni-ni-ni eh)
Obi mu na to ni-ni-ni-ni
Obi mu na to ni-ni-ni-ni
O na to ni-ni-ni-ni
Obi mu na to, obi mu na to
Obi mu na to, ah, eh
To ni-ni-ni-ni, o na to ni-ni-ni-ni (to ni-ni-ni-ni, eh)
Obi mu na to, obi mu na to (to ni-ni-ni-ni, eh)
Obi mu na to ni-ni-ni-ni
Obi mu na to ni-ni-ni-ni
O na to ni-ni-ni-ni (obimo oh)
Obi mu na to, obi mu na to
Obi mu na to, ah, eh-eh
Oh yeah
Yeah
Special thanks to Almighty God
Ape Planet Records
Prince Emeka Mama
Kennis Music
Square Records
Paul and Peter
Oga Jude
Onye w'anyi gozie unu
Chief Engineer Justice
AKA J. Martins (say na make you dey paya paya eh)
Ogbuefi nna nelu ugo one of highlife beat
Oh yeah (ai)
Bracket dey as so, confirm (mama oyoyoyo) (ai, ai, ai)
Mama oyoyoyo
Ada Owerri le eh
To ni-ni-ni eh

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists