Kishore Kumar Hits

The Majeek - Mile 2 lyrics

Artist: The Majeek

album: Mile 2


Woah woah
TU2 on the mic again (Majeek)
Tinuke know you got a fine face
Your body make a man gyrate
The kinda girl wey meet my taste
She tell them other boy
Make them maintain
I no dey beg you for Jara
Come gimme love no be yawa
Say me I know you get plenty drama
But me I want ya
Ohhhh
Girlie you gat me so confused
Uhhhhh
Shay you be tell me make I
Wait you for mile 2
Uhhhhh
Naso I sit-down dey look
Tell me where are you
Uhhhhh
Mi ode mor gbon sheshe mi
Uhhhhh
Kele gbangba kele di
Kele di kele di
Kele gbangba kele di
Kele di kele di
Gyal tell me why why why
Why you gat me waiting
On the line line line
I be in my feelings
No denyyyy
Me gyal you're the rhythm
Of the night you're the rhythm
Of the night
Likkle gyal no no no
Never ever will I go no no
Girl you know say
Me wan be your governor
Me the man wey Dem boy
Dey greet domor oh domor
So make you tell me if you're
Down everyother time
You know say I go be your man
Because you dey pon me head
Oh me abena nakupenda
No do me like that ohhhh
Girlie you gat me so confused
Uhhhhh
Shay you be tell me make I
Wait you for mile 2
Uhhhhh
Naso I sit-down dey look
Tell me where are you
Uhhhhh
Mi ode mor gbon sheshe mi oo
Kele gbangba kele di
Kele di kele di
Kele gbangba kele di
Kele di kele di
Call me the boy with the majeek
Ohhh ehhh

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists