Baby tell me how do you feel when you see ojoro Me I Sidon for my house o All these brothers when them see you them de shout ashawo I nearly carry cutlass o Abi this thing no dey bother you You say you dey try relax When he put a body under you E be like I go relax Cause you no dey ever hear my advice You go be wahala to all of your guys You just dey tanana you think say you're wise Talolebi I will blame it on vibes Blame it on vibes Oh Jesus Christ You go be wahala to all of your guys You just dey tanana you think Say you're wise Talolebi I will blame it on vibes Blame it on vibes It's never by force it's always been optional E get where e touch so don't take it personal Cause me I cannot pretend Like I'm blind I dey see You dey go, you dey come Dem dey shout oyoyo Na before before I go lie Dey deny Na to apologize Na today I dey go Cause you no dey ever hear my advice You go be wahala to all of your guys You just dey tanana you think say you're wise Talolebi I will blame it on vibes Blame it on vibes Oh Jesus Christ You go be wahala to all of your guys You just dey tanana you think Say you're wise Talolebi I will blame it on vibes Blame it on vibes Wetin dey do me all these things because I like to pursue woman God, don't allow me to go pursue woman again in the name of Jesus Anything pertaining Casablanca God, do not allow me to go Casablanca in the name of Jesus I don go Casablanca, I know wetin I see for Casablanca God, I will not go to Casablanca again in the name of Jesus Christ All mighty Father God, remember the day I go to Casablanca Anti-cultism hold me in Casablanca