Kishore Kumar Hits

Jesam & Greatto JxG - Hanky-Panky lyrics

Artist: Jesam & Greatto JxG

album: Hanky-Panky


No time for Hanky Panky
I like guys wey dey spend money
But I know you no getty money
So I try to comot body
You no getty money,
But you want to gumbody
I no dey for that P
So I comot body
I'll be BIG oh!
See I'll be BIG oh!
We go shutdown shows for Mozambique and Paris oh!
0.2 got nothing on me oh!
Faraway, Very BIG eyoo oh oh!
Me and my bro we go go places
We go enter league oh!
I know all this love is in vain
I give you zobo,
You want champagne
You can't get enough
Everytime you complain
My energy you drain, Yiyiyi
Say she need a nigga wey go always treat her right
Say she need a nigga wey go always treat her better
Say she need a nigga wey go always dey her side
But i no get Gucci or Prada
But I know, that you notice
You dey ignore, but you don't know this
This shit is critical
And loving you is mystical
Make I no go end up for hospital
Ready to run your race
But you no look my face
She said I'm not her taste, and this is what she said, (what she said)
No time for Hanky Panky
I like guys wey dey spend money
But I know you no getty money
So I try to comot body
You no getty money,
But you want to gumbody
I no dey for that P
So I comot body
I'll be BIG oh!
See I'll be BIG oh!
We go shutdown shows for Mozambique and Paris oh!
0.2 got nothing on me oh!
Faraway, Very BIG eyoo oh oh!
Me and my bro we go go places
We go enter league oh!
I'll be BIG oh!
See I'll be BIG oh!
We go shutdown shows for Mozambique and Paris oh!
0.2 got nothing on me oh!
Faraway, Very BIG eyoo oh oh!
Me and my bro we go go places
We go enter league oh!
League oh!!
It's Greatto the melody boy eyoo!
Calebstar
Jesam
(Jesam)

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists