Kishore Kumar Hits

Jesam & Greatto JxG - Hanky-Panky - Sped up version lyrics

Artist: Jesam & Greatto JxG

album: Hanky-Panky


No time for Hanky Panky
I like guys wey dey spend money
But I know you no getty money
So I try to comot body
You no getty money
But you want to gumbody
I no dey for that P
So I comot body
I'll be BIG oh
See I'll be BIG oh
We go shutdown shows for Mozambique and Paris oh
0.2 got nothing on me oh
Faraway, very BIG eyoo oh oh
Me and my bro, we go go places we go enter league oh
I know all these love is in vain
I give you zobo you want champagne
You can't get enough, everytime you complain
My energy you drain, yiyiyi
Say she need a nigga we go always treat her right
Say she need a nigga wey go always treat her better
Say she need a nigga wey go always dey her side
But I no get Gucci or Prada
But I know that you notice
You dey ignore and you don't know this
This shit is critical
And loving you is mystical,
Make I no go end up for hospital
Ready to run your race
But you no look my face
She said I'm not her taste
And this is what she said
(What she said)
No time for Hanky Panky
I like guys wey dey spend money
But I know you no getty money
So I try to comot body
You no getty money
But you want to gumbody
I no dey for that P
So I comot body
I'll be BIG oh
See I'll be BIG oh
We go shutdown shows for Mozambique and Paris oh
0.2 got nothing on me oh
Faraway, very BIG eyoo oh oh
Me and my bro, we go go places we go enter league oh
I'll be big oh
See i'll be big oh
We go shutdown shows for mozambique and paris oh
0.2 got nothing on me oh
Faraway, very big eyoo oh oh
Me and my bro, we go go places we go enter league oh
League oh
It's Greatto the melody boy eyoo oh
Calebstar
Jesam
Jesam

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists