Wo didi wo didi yoh Creating your song I no fit concentrate (woyoh) (Hmmm) Girl I no fit Concentrate no no no no Singah Every time you leave my side I no go lie I dey jonze Na the truth I no go pose Hmmmm See as u mesmerize baby E dey be like sey I high What have u done to me, shawty? Yeah Girl I dey wait for you Anticipate for you When are you coming home? Baby I'm so cold I no go lie to you Na wetin man go do Since you don walk away Baby girl I don die now I no fit concentrate I no fit concentrate Ever since you leave my side I just dey misbehave I no go germinate Oh no no no She dey bounce to di drums and bass she no contemplate Baby take am all mek you confiscate Many pretty gyals still I concentrate on you gyal Wow on you wowwowo What have you done to me lately? This kind feeling e dey craze me Dada bossman no be lazy Omoge mek you no do me zombie oh Why oh, why oh? As I reminisce I dey shayo why oh Gyal you must to give me try oh why oh Omo give me one oh mek I feel you Me I no go renegade Run away mek you no go fornicate I go wait light up and meditate 'Cause right now I no fit concentrate I no fit concentrate Ever since you leave my side I just dey misbehave I go dey misbehave Oh no no no I no fit concentrate Ever since you leave my side I just dey misbehave I go dey germinate Oh no no no