Kishore Kumar Hits

Major League Djz - Up All Night lyrics

Artist: Major League Djz

album: Outside


I don wise up
Temperature don rise up
My head e keep calculating many, many thousands
I wan high tonight
I wan knack tonight
I just wan survive
I can't kill myself
I wan knack tonight (I wan knack tonight)
I wan high tonight (I wan high tonight)
I just wan survive (I just wan survive)
I can't kill myself
Ah-ah
I don wise up
Temperature don rise up
My head e keep calculating many, many thousands
I-I got ice on and many people's eyes on
Ma win so many heart with just good vibes only
Ye hallelujah
Owo mi loke
Kokin se ole
Ori lo gbe
Hallelujah
Owo mi loke
Kokin se ole
Ori lo gbe
Won le, won le
Won mu, won mu
Dem wan try am, won ri po ole
Won le, won le
Won mu, won mu
Dey kon jam am, won ti sa lo
Turn me up one time
Sabi boy kon fine
And you know me l'm on fire
Anyhow I'm fine
My producer never tire
And you know Z no dey para
And l fi knack Monica
But l dey busy ma nigga
A go funmi o mari
Olu we o mari
Mo wa lo, mi o ban le
Omo yen ti sa le
Ahn-ahn mari
Olu we mi o mari
Mo wa lo mi o ban le
Omo yen ti sa le
Ahn-ahn
If you no see me call the next person
E no go make you fit go distress person
You no get ice, no give me Hennessy
For this town na me be dem Messi
Ahn-ahn I don wise up
Temperature don rise up
My head e keep calculating many, many thousands
I got ice on and many people's eyes on
Might win so many heart with just good vibes only
Ye hallelujah
Owo mi loke
Kokin se ole
Ori lo gbe
Hallelujah
Owo mi loke
Kokin se ole
Ori lo gbe
Won le, won le
Won mu, won mu
Dem wan try am, won ri po ole
Won le, won le
Won mu, won mu
Dey kon jam am, won ti sa lo
Turn me up one time
Sabi boy kon fine
And you know me I'm on fire
Anyhow I'm fine
My producer never tire
And you know Z no dey para
And l fi knack Monica
But l dey busy ma nigga
I wan high tonight (I wan high tonight)
I wan knack tonight (I wan knack tonight)
I just wan survive (I just wan survive)
I can't kill myself (I can't kill myself)
I wan knack tonight (I wan knack tonight)
I wan high tonight (I wan high tonight)
I just wan survive (I just wan survive)
I can't kill myself
I don wise up
Temperature don rise up
My head e keep calculating many, many thousands
I got ice on and many people's eyes on
Might win so many heart with just good vibes only

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists