I dey vex (I dey vex) This one, hmm Hmmm, cho Make una leave black man alone oh (leave black man alone) Make una leave black man alone oh (leave black man alone) Make una leave black man alone oh (leave black man alone) Make una leave black man alone oh (leave black man alone) Black man no fit talk in peace Black man no fit walk in peace Black man no fit joy in peace Black man no fit breathe in peace Black man no fit shree in peace Black man no fit shit in peace Black man no fit plan in peace Make una leave black man alone oh If police no kill black man Politicians go kill black man If disease no kill black man Poverty go kill black man If system no kill black man Injustice go kill black man Black man this, black man that Wetin happen? (we-we-we-tin happen?) Wetin black man do you? You don kill hin papa You don kill hin mama Wetin black man do you? Make una leave black man alone oh (leave black man alone) Make una leave black man alone oh (leave black man alone) Make una leave black man alone oh (leave black man alone) Make una leave black man alone oh (leave black man alone) Black man no fit talk in peace Black man no fit walk in peace Black man no fit joy in peace Black man no fit breathe in peace Black man no fit shree in peace Black man no fit shit in peace Black man no fit plan in peace Make una leave black man alone oh