Kishore Kumar Hits

Endia - Yawa lyrics

Artist: Endia

album: Peace of Mind


YEAH
YEAH
My country people
I want you all listen to me keenly
Yay
Wetin eye no go see
Everything for my country na dabaru o
Up till now we never see light
Abi dem still dey use us dey shaku shaku o
Ah ahn
I even hear say i hear say
Some people work one year still dem no collect salary
How dem wan take feed dem family
This kind thing i never see
My country people o
The mumu don do
Our mumu don do
Even if na juju dem use
I say yawa
Dem don cause yawa o
(Yay ay ay)
Yawa
Dem don cause yawa o
I say yawa
Dem don cause yawa o
(Yay ay ay)
Yawa
Dem don cause yawa o
Ay
Me i no go quiet
As i get mouth na so i go dey talk talk talk talk talk talk o
Ah ahn
Everydav for television
Na different propaganda
Dem wear big big agbada
Dey laugh hahahahaaaa
Meanwhile
Things dey worse for my country o
People suffer for my country o
No education for my country o
Dem killy people for my country o
So so division for my country o
Dem thief money for my country o
Rig election for my country o
Ah. for my country ah ah ah ah ah
Yawa
Dem don cause yawa o
(Yawa yawa yawa yawa)
Yawa
(Yawa yawa)
Dem don cause yawa o
(Dem don cause yawa oh oh yawa oh oh)
I say yawa
(Yawa yawa yawa yawa)
Dem don cause yawa o
Yawa
Dem don cause yawa o
O
Ai
Yekparikpakpadikpa
Wo o
Ah wo
Ooh ohh ohh
Ah ahn ahn ahnn
Ooouu ouu ouu uu uu
Yeah yeah
Yawa
Dem don cause yawa o
(Yawa yawa yawa yawa)
Yawa
(Yawa yawa)
Dem don cause yawa o
(Dem don cause yawa oh oh yawa oh oh)
I say yawa
(Yawa yawa yawa yawa)
Dem don cause yawa o

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

48

2014 · single

Similar artists