E get one baby, for my area
She fine like Rihanna
And I dey spend for her matter
Anytime I see her, my heart go gbishi gbishi gbam gabm
Anytime she come around, I no dey do am for my area
My friend tell me say e dey see her for Quilox
I been dey think say, my friend dey dey jealous oh
Same story wey you tell me naim you tell my brother (hubby, hobby)
Sey nah same stori you tell e vado oh
E come dey, fuck you
Mova, fuck you
This one, fuck you
That one, fuck you
Aro oh, fuck you
Lekan, fuck you
Pedro, fuck you
Tek-e-no,fuck you
Aboki, fuck you
Sayrhymes, fuck you
Wizzy, fuck you
Don baba j, fuck you
Jago, fuck you
Aremu, fuck you
Mr muda, fuck you
Slay mama no be big girl
One man for a woman
But for your matter, I be number 11
Me sef I too like the bad e ones
Good for me baby, bad for the boys
I know, shebi na me dey find sisi yellow
Ashawo come be your hobby (hobby, hobby)
Oya wait, before I killi person oh, arrest me
Won ni olosho come be your hobby (hobby, hobby)
Oya wait, before I killi person oh, arrest me
E come dey, fuck you
Mova, fuck you
This one, fuck you
That one, fuck you
Aro oh, fuck you
Lekan, fuck you
Pedro, fuck you
Tek-e-no,fuck you
Aboki, fuck you
Sayrhymes, fuck you
Wizzy, fuck you
Don baba j, fuck you
Jago, fuck you
Aremu, fuck you
Mr muda, fuck you oh oh
E change am for me, e change am for me
E change am for me
E change am for me, e change am for me
E change am for me
E still dey chnge am for me
E change am for me, e change am for me
Big girl, big girl, big girl
You're wanted, you're wanted
Sheybi na me dey find sisi yellow
Big girl, big girl, big girl
You're wanted, you're wanted
Nah because of you I dey mellow
E come dey, fuck you
Mova, fuck you
This one, fuck you
That one, fuck you
Aro oh, fuck you
Stephen, fuck you
Ala-haji, fuck you
Durezy, badoo, alariwo, fuck you
Eric coder, fuck you
Yayaya, fuck you
Yoyoyo, fuck you
Mr muda, fuck you
Поcмотреть все песни артиста